Song Lyrics

  D'banj Tongolo lyrics

HOME     NEW LYRICS     POPULAR LYRICS     CONTACT US    
LOGIN   |   SIGN UP
Lyrics | New Lyrics | Artists: D | D'banj lyrics | Tongolo lyrics
 Users who checked out D'banj lyrics were also interested in
1  Charlie Major lyrics
2  Frank Zander lyrics
3  Syd Barrett lyrics
4  Daniel Dempsey lyrics
5  Dj Yella F/ Gangsta Dre'sta, Michel'le lyrics
6  Embrace Destruction lyrics
7  Trust In Me lyrics
8  Dealbreakers lyrics
9  Faster Than The Shark lyrics
10  Beware! lyrics



Related resources:

D'banj Songs


D'banj
Tongolo lyrics


Tongolo ringtone Send "Tongolo" Ringtone to CellTongolo ringtone

D'banj Tongolo video

This content requires the Adobe Flash Player.
Get Adobe Flash player
Get Flash


Tongolo ringtone Send "Tongolo" Ringtone to CellTongolo ringtone

INTRO
Han han
Make I tell una one secret
The secret wey me I dey use for all this women now
Na the magic word be this
No long thing, No long thing
Just tell them tongolo
You understand
Any woman wey you like

VERSE 1
Me, I be D'banj
My Jamo friends dem dey call me ski banj
I don't get degree for womanolgy
I just study the woman physiognomy ah!
Wey dey make them follow me
For the clubs, dem dey take off their thongs for me ah!
Even the guys they ask for me
Make I tell them the secret of my melody ah, listen

Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko

HOOK:: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
[When you see woman you like, you go just use the magic word]
[You go say]

CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo

VERSE 2
[Listen listen]
As I dey waka for the road
I see one baby o
Her name na no be small
Why because she fine, no be small
When her front, no be small
When her backside, no be small
I yarn am the truth and I yarn am the fact
And I yarn am, no be small
She no wan gree my own o
Until I yarn am de koko, no be small

Shee, you want know de koko ah
Shee, you want know de koko
Shee, make I tell you de koko ah
Make I tell you de koko

HOOK:: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
[When you see woman you like, you go just use the magic word]
[You go say]

CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo

VERSE 3
Listen, listen
Mo wa talented
Yes mo wa gitfted
Sheri kini mi, oma gbe e lifted
Sheri hips eh, ma file shifted
Igo oju e, mafile tinted
Boyfriend eh, gan owa evicted
Se ko mo pe, Dbanj is addicted
Te ba so pe no, mawa persistent
Moni iyawo n'le, don't get me twisted

Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko

HOOK:: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
[When you see woman you like, you go just use the magic word]
[You go say]

CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo

Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo

Repeat Chorus 4x
These lyrics are not available for printing.

Back to D'banj lyrics

Tongolo ringtoneSend "Tongolo" Ringtone to CellTongolo ringtone


New Lyrics

  1. RUBBABANDZ Burn Down Da Booth lyrics
  2. HILLTOP HOODS Now You're Gone lyrics
  3. HILLTOP HOODS Good For Nothing lyrics
  4. RUBBABANDZ Look lyrics
  5. RUBBABANDZ Get Ya Roll lyrics
  6. RUBBABANDZ Smokin' Good lyrics
  7. HILLTOP HOODS The Thirst Pt. 1 lyrics
  8. HILLTOP HOODS Drinking From The Sun lyrics
  9. TIANA E Don't You Understand lyrics
  10. FRED NEIL Sweet Cocaine lyrics
  Other lyrics by D'banj




Put these awesome lyrics on your blog, profile or website!
Link - Websites & Blogs:
Copy to Clipboard:
COPY LINK
Embed - Websites & Blogs:
Copy to Clipboard: INTRO
Han han
Make I tell una one secret
The secret wey me I dey use for all this women now
Na the magic word be this
No long thing, No long thing
Just tell them tongolo
You understand
Any woman wey you like

VERSE 1
Me, I be D'banj
My Jamo friends dem dey call me ski banj
I don't get degree for womanolgy
I just study the woman physiognomy ah!
Wey dey make them follow me
For the clubs, dem dey take off their thongs for me ah!
Even the guys they ask for me
Make I tell them the secret of my melody ah, listen

Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko

HOOK:: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
[When you see woman you like, you go just use the magic word]
[You go say]

CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo

VERSE 2
[Listen listen]
As I dey waka for the road
I see one baby o
Her name na no be small
Why because she fine, no be small
When her front, no be small
When her backside, no be small
I yarn am the truth and I yarn am the fact
And I yarn am, no be small
She no wan gree my own o
Until I yarn am de koko, no be small

Shee, you want know de koko ah
Shee, you want know de koko
Shee, make I tell you de koko ah
Make I tell you de koko

HOOK:: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
[When you see woman you like, you go just use the magic word]
[You go say]

CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo

VERSE 3
Listen, listen
Mo wa talented
Yes mo wa gitfted
Sheri kini mi, oma gbe e lifted
Sheri hips eh, ma file shifted
Igo oju e, mafile tinted
Boyfriend eh, gan owa evicted
Se ko mo pe, Dbanj is addicted
Te ba so pe no, mawa persistent
Moni iyawo n'le, don't get me twisted

Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko

HOOK:: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
[When you see woman you like, you go just use the magic word]
[You go say]

CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo

Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo

Repeat Chorus 4x

<a href="http://www.lyricsaholic.com" target="_blank">Lyricsaholic</a> | <a href="http://www.lyricsaholic.com/dbanj-tongolo-lyrics.html" target="_blank">D'banj - TONGOLO lyrics</a></pre>">
COPY TEXT



All D'banj Tongolo lyrics provided are property and copyright of their owners.

ToneFuse Music